Chai! Wetin Bi Dis? Squiggly-Wriggly Eyebrows Must Go- Chioma Akpotha

Nawa o! Babes dem no go kill somebody !straight or curve brow never do una, whichone bi squiggly or wriggly eyebrows again? 

Ogbonge Actress Chioma Akpotha don take im social media to beg una sisi dem to stop this new fashion trend abeg.

Make una read wetin im yarn :

Who’s with me on this one? These wriggly brows MUST GO! Let’s make it stop biko. They be looking like snakes , maggots and earthworms. Can’t have them on my temple. Ngwa start kabashing oooo! Tag all your female friends oooo.

 

https://www.instagram.com/p/BYfFSIrjYXh/

Leave a Reply