Atiku Na Blessing, Buhari Na Curse To Naija -Femi Fani Kayode

Before-before minista of aviation, Femi Fani-Kayode don yarn say Oga Presido Muhammadu Buhari na ‘curse’ to Naija as before Vice President Atiku Abubakar bi  blessing.

Im yarn dis tori for tweeter as him dey react to Aisha Alhassan, minista of women affairs wey declare im loyalty to Abubakar pass Buhari.

Leave a Reply