The Arrest Wey Dem Arrest Mi, Na God Call Am- Dammy Krane

Naija Singer Dammy Krane wey dem arrest for Miami for June 2nd say im theif, credit card and do fraud for there, don yarn for snap chat say na God call for im arrest.

Make una read wetin im yarn

Leave a Reply