Odunlade Adekola No Bi the Father Of My Pikin-Adeeyo Bukola

Naija actress Adeeyo Bukola wey just born pikin girl like some week ago, don come out to talk about the tori wey dey waka-about say married ogbonge Naija actor, Odunlade Adekola, bi the father of im pikin.

She release dis tori for statement for her instagram page.

Make una read wetin she yarn

Leave a Reply