Naija Popular Jingo Actor Obi Madubogwu Don Kakutu

Naija popular jingo actor, wey also bi filmmaker, Obi Madubogwu don kakutu.

Tori yarn say im don dey battle with diabetes for many-many years, say im com develop fever yesterday and dem com rush am go to the hospital this morning where im com die.

May im soul rest well with baba God. Amen.

Leave a Reply