Dem No Do The Naija Federal Executive Council Meeting Wey Dey Hold Every Wednesday Today

The Federal Executive Council meeting wey suppose bi the first wey oga presido Muhammadu Buhari go attend since wen im return from medical waka wey im do for obodo oyinbo London, UK for over 3 months, no hold.


Talk talk person for oga presido, Mr. Femi Adesina, na im announce dis tori say the meeting no go hold.

Leave a Reply