Dem Don Sama Naija Striker, Kelechi Iheanacho Two Years Prison

Kelechi Iheanacho wey bi Super Eagles of Naija and Manchester City striker, wey wan change im club to Leicester City, don det face legal Kata-Kata for obodo oyinbo US after dem don allegate against him say im fit don misled a court for Pennsylvania.


Tori yarn say the 20-year-old bobo bin dey for legal battle with in Before-before representatives, American-based First Eleven Management, after im commot for contract with them two years ago to go sign with Stellar dem.

Leave a Reply