Apple Music Dem Don Select Mr Eazi As Dem Up Next Artist

Apple music wey dey use apple products,wey also be music service for people dem don select one Naija Artist wey una sabi am as Mr. Eazi as dem up next artist.

Mr Eazi as im dey happy don post am for all im social media pages dem.

Leave a Reply