Osinbajo Don Swears-in Two New Minisitas Dem

As Oga Presido Muhamamdu Buhari dey for obodo oyinbo London, Im vice  Yemi Osinbajo, don swear in two new ministers into the federal cabinet.

 

their names bi

  1. Stephen Ocheni from Kogi State
  2. Suleiman Hassan from Gombe State.

 

Leave a Reply