Fat No Dey Run For Any Family – Kemi Olunloyo Untop Eniola Badmus Matta

Kemi Olunloyo ,don com again as she don jump to popular jingo actress, Eniola Badmus for her campaign wey she dey do against fat people .

The madamblogger don advice Eniola Badmus and im sister say make dem dey excercise and eat well so that dem fit reduce.

Leave a Reply