Federal Government Don Pay 20 Whistleblowers N375.8 million

Federal government don pay N375.8 million to whistleblowers wey don help dem recover N11.6billion loot funds.

For the Whistleblower policy e dey mandatory make Federal government  pay whistle blowers 5% of any loot wey dem. Minista of Finance, Kemi Adeeosun,na im release statement to confirm say dem don pay the whistleblowers dem.

Leave a Reply