Oga Presido Buhari  Dey Carry Mi Like Im Pikin – Yemi Osinbajo

Yemi Osinbajo wey bi the Acting President,for Naija don yarn say the President Buhari dey carry am like say im bi him pikin.

Osinbajo yarn dis for Emir of Katsina’s palace on May 11th.

Make una read wetin im yarn :
“President Buhari has taken me more like a brother, in fact sometimes more like a son than a VP”

But abeg aw dis go tk happen na,  pikin kwa! Osinbajo bi 60 years old and Buhari na 74 years old.

Leave a Reply