OBA OF LAGOS Akiolu Palace Don Catch Fire(Video)

E never reach one week wey Oba of Lagos, Rilwan Akiolu get kwanta with Ooni of Ife, Oba Adeyeye Ogunwusi, im palace for Lagos Island don catch fire.

Tori yarn say the fire start this afternoon but before e bad, fire people dem, com helep dem kill the fire
We never sabi the thing wey cause the fire

Leave a Reply