Davido pikin, Imade go celebrate her 2nd birthday for May 15, 2017. Davido com take im Instagram to promise the pikin say im go throw her thebest party ever.
Na me o! Ya Numba 1 Ogbonge tori carrier, Anuoluwapo Moses wey all of una sabi as MadamAproko. No be 4 mouth, I be ogbonge writer wey get BSc Mass Communication Pali from Bowen University... my focus na to reach out to many many people as possible. Una thank You for visiting my blog.