Timi Dakolo Don Disappoint One Of Im Fan

Ogbonge popular jingo singer @TimiDakolo, don disappoint one of im fan wey ask am for favour. 

The fan take im twitter to ask Timi Dakolo , to come perform for her sister wedding say she go exchange am with plenty-plenty  number of tweets but Timi reply her say na money go make im come perform as im no dey do for free.

 

Make una read the tweet

Leave a Reply