Osun No Go Ever Be The Same Again – Davido Don Yarn Untop Im Uncle Wey Die

The die wey Sen. Isiaka Adeleke die,for 23rd April 2017 stil dey pain Naija Ogbonge popular jingo singer, Davido.

Im come yarn for im Snapchat say
Osun state will never be the same again

Leave a Reply