Buhari Don Tire, So He Go Dey Work From Home – Lai Mohammed

 

Minista Culture and  Informate , Alhaji Lai Mohammed, don yarn say oga Presido Muhammadu Buhari don tire so im nid some rest say im go dey work from im house as today April 26th na the time , wey im go absent from the Federal Executive Council meeting .

Lai yarn the state house correspondents dem after the Federal Executive Council meeting wey Buhari Vice Yemi osinbajo, take over.

Im yarn again say dem go carry all the work files go meet Buhari for house so im can fit continue im work.

 

 

 

Leave a Reply