Abeg Make Una Open My Yanash If Una Get Any Corrupt Evidence Against Me- Ibrahim Magu

Ibrahim Magu wey bi The acting Chairman of EFCC, don yarn dis tori for National Dialogue for Corruption wey Presidential Advisory Committee Against Corruption PACAC do for Abuja today

Leave a Reply