Oga Presido Buhari Don Collect Query

Oga Presido, yarn us in 24hrs reason why we no go give you Punishment as ur 10days leave don expire but u stil neva return come your duty post.

Change we neva see, you come leave Naija people to dey suffer.

 

Signed senior advocate for the masses

 

Masamasa make u ansa dis query before we name you Awol  presido.

 

My People abi im no deserve am ni?

Leave a Reply