Some Borno State Muslim Clerics Dem Don Declare 10 Days Fasting And Prayer For Oga Buhari

Dis Buhari matta na wa o as some Borno State muslim clerics dem don declare 10 days fasting and prayer for the bobo untop im health condition.


Na, Malam Uma Bolori, wey bi the talk-talk person of the muslim clerics dem yarn dis to to tori people dem say oga  Presido deserve their prayers because na im helep dem stop Boko Haram people for their state.

“Our prayer is what President Buhari needs from Nigerians rather than rumors. President Buhari deserves prayers from the people of North-East, for not allowing Borno to go on extinction when almost all the territories in the state were taken over by Boko Haram. We are going to fast, supplicate and recite Holy Qur’an 50 times for improved health condition of our President. Nigerians must rally round their leaders and pray for them, to enable them succeed in steering the affairs of this country”

 

Leave a Reply