Appeal Court Don Confirm Say Ali Sheriff Bi PDP Chairman

Appeal court for Port Harcourt don confirm say Before-before Borno state governor , Ali Modu Sheriff, na national chairman of Peoples Democratic Party (PDP).

Tori yarn say the three judges wey dey the court na dem agree for Modu Sheriff

Leave a Reply