Una Bi Mannerless Children-Gov. Ajimobi Daughter Don Blast LAUTECH Student Wey Dey Protest

Ajibola,wey bi the second pikin of the Oyo State Governor, Senator Abiola Ajimobi, don support her father as she don blast student for Ladoke Akintola University of Technology (LAUTECH), Ogbomoso in Oyo State, wey don  protest untop say their school dey close for about 8 months.


Make Una read wetin Ajibola @conceited_csj, write.
“Generation of mannerless children, they don’t respect their parents, how will they respect the constitution.”

Leave a Reply