The Thunder Wey Go Fire All Dose Men Wey Dey Put Makeup On Their Face-Angela Okorie

Naija Actress Angela Okorie don dey give warning to all the Naija bobo dem wey dey do makeup show for social media. 

Make una read wetin im yarn

“These days u see a man applying make up on his face just for girls on Ig. The thunder wey go fire u dey come from North.”

Leave a Reply