I Pray Make We Find Good Husbands This Year – Moyo Lawal

Naija actress, Moyo Lawal,wey never marry don dey pray to baba God for hereself and other sisi dem wey never marry and com dey under pressure to marry.

She yarn dis for her instagram as she dey tank all her fans for their birthday wishes for her.

Leave a Reply