Nnamdi Kanu No Suppose Dey Prison – Before-before Governor Orji Uzor Kalu

Before-before Abia state governor, Orji Uzor Kalu, today go visit Nnamdi Kanu wey bi the oga of the Indigenous People of Biafra IPOB, for Kuje Prison wey dey Abuja.

Make una read wetin im yarn

“Today, I visited Mazi Nnamdi Kanu in Kuje Prison and we engaged in a very long discussion. Kanu is my brother and a son of the soil.  He shouldn’t be where he is because Kuje Prison is not his home. It is therefore my utmost concern to see him regain his freedom like every other Nigerian”

Leave a Reply