Ibrahim Magu No Bi EFCC Chairman Again

Oga Presido Buhari don remove Ibrahim Magu wey bi the acting EFCC chairman, after senate dem don refuse to confirm am.

Tori yarn say the Attorney General of the Federation and Minister of Justice, Abubakar Malami, don give Magu letter say make im hand over to the Director of Operations for EFCC, till dem nominate another person wey go take over.

Leave a Reply