We No Freeze Goodluck Jonathan Account – Presidency Dey Deny

Presidency don deny tori wey dey waka about by some youths dem for Bayelsa state say dem Freeze the account of Naija Before-before Presido Goodluck Jonathan and say dem stop to dey give am allowee wey Before-before President dem dey collect.

Leave a Reply