Police Don Arrest One Cemetery Worker, Untop Say Dem Find Human Skulls For Im Hand.

Ogun State State Police Command don arrest one cemetery worker wey im name bi Oluwatosin Akorede.

Tori yarn say, dem find two human skull for im hand, say dem arrest am for Isale Oko wey dey Sagamu, on Sunday, October 2nd around 7, for evening.

Im confess say im wan he use the skull dem for ritual.

Leave a Reply