Jennifer Lopez With Im Boyfriend, Casper Smart, Don Dabaru Their Love

J Lo wey bi 47yr old don scater her lovey lovey with im boyfriend wey dem don bi together for five years, Casper Smart.


Tori  yarn say the relationship scatter after the 29 Year old bobo, Casper dey cheat on Jlo with another sisi.

Leave a Reply