PDP Dem Need Make Person Carry Dem Go Intensive Care Unit – Obasanjo

Before-before Naija Presido Olusegun Obasanjo don yarn say the Peoples Democratic Party (PDP) don dey die and dem need make person carry dem intensive care unit.

Im yarn dis for Abeokuta , after  the emergency closed-door meeting wey im do with  Senator Ali-Modu Sheriff wey b the fractional national chairmam of PDP.

Leave a Reply