Nawa O! Omotola Jalade Dey Vex For Mark Zuckerberg

Naija Ogbonge popular jingo actress Omotola Jalade dey vex for Zuckerberg gan oh!


She yarn dis tori for Facebook say she no dey happy with Mark untop say im come Naija and dem no meet.

She say dis thing dey make her jealous as Mark dey see everybodi but no see her wey get the highest likes for im Facebook platform for Naija.

Make una read wetin she post

Leave a Reply