I No Bi Gay And I No Support Gay Marriage – Bobrisky

 For interview with Adesuwa Onyenokwe, wey  bi media personality/publisher of TW magazine, Naija popular jingo male barbie, Idris Okuneye, yarn say im no bi gay.

Im yarn say, people bin dey think say im bi  gay because of the way in dey look and dress

Im also yarn say im no dey in support of gay marriage.

MAKE UNA WATCH VIDEO

Leave a Reply