One Man Kill One 13 Years Old Boy Untop Say Im Dey Test Anti-Bullet Charm Wey Herbalist Give Am.

One Ekene Oluka kill Obumneme Oluka, and im don run.

Tori yarn say the Ekene guy don dey always test the charm for the boy anytime wey herbalist give am but kasala come burst as the last one on work, say im cover the body with the concoction, and shoot the gun,  but the bullet enter im vital organs and make am unconscious.

Dem confirm say the boy don Kakutu for Attah Memorial Hospital, Aku Igboetiti in Enugu state

 

Leave a Reply