Tiwa Savage Don Finally Become Part Of ROC Nation Team

Naija Ogbonge music star,  Tiwa Savage don sign with Roc Nation, one American entertainment company wey ogbonge America rapper Jay Z set up in 2008.


 She take her instagram page share us the tori.

The team sef for their official Instagram page share photo as dem dey welcome Tiwa for the team.

Leave a Reply