On Instagram today, Peter Okoye announced His New artiste “Muno” and urged fans to watch out for the new dude as he join the record Label.
P-square Signs New Artiste 4 Years After Split With May D
About The Author
MadamAproko
Na me o! Ya Numba 1 Ogbonge tori carrier, Anuoluwapo Moses wey all of una sabi as MadamAproko. No be 4 mouth, I be ogbonge writer wey get BSc Mass Communication Pali from Bowen University... my focus na to reach out to many many people as possible. Una thank You for visiting my blog.
Related Articles
Ogbonge entertainer wey also bi activist Charly Boy don call …
Tuface Wetin Dey Happen! Charly Boy Dey Yarn The Singer Untop Protest (Video)
Naso the president elect of obodo oyinbo US, Donald Trump …
Happy New Year To All Of Una Including My Enemies Dem – Dolnad Trump
After Minister of Interior, Abdulrahman Dambazzau, don yarn tori people …
Federal Government Dey Lie Say Dem Give Dasuki Permission To Go Im Papa Burial – Lawyer
Before-before Big Brother Naija housemate Bisola don share tpri wey …