Make Una See Prophet For South Africa Wey Give Im Church Members Dem Dettol Drink,Say Na God Give Am The Message

Ignorance na disease oooo.
Abeg Wetin South African Government Dey do to stop all this “Yahoo-Yahoo” pastors dem?
One Prophet Rufus Phala for AK Spiritual Christian Church,  Makgodu,
Limpopo, South Africa, give im church members Dettol drink, say the tin go heal anybody wey get sickness for body. 

Make” unaread wetin im yarn 

 “I know Dettol is
harmful, but God instructed me to use, it. I was the first one to drink
it,” i have been getting WhatsApp messages from
people who say they have been healed.

Leave a Reply