Make Una No Dey Use Una Phone As Una Dey Charge Am- Naija Man Don Warn Una

One Facebook user wey im name bi Ayariga Hassan, don take im social media to fire warning to milllions Naija people wey get the habit to dey use their phones phones to dey make or to dey receive calls or to dey do other things same time as dem dey charge the fone.

The man reveal how im Samsung Galaxy S5 take burn five minutes after minute after im take am receive call from im friend on Sunday morning.
Make una read wetin im yarn
“Good Morning fellow country men and women, at around 9.30am today after receiving a call from a friend I left my phone on charge and less than 5 mins my Samsung galaxy S5 started burning. Please it is real, do not charge phone and receive calls at the same time.”
See more photos below

Leave a Reply