E Don Dey Compulsory Make Student Wey Dey School For Lagos State To Dey Recite National Anthem For Yoruba Language- Ambode

Governor Ambode for Lagos State don yarn students dem for public and private schools for the state say make dem start to dey sing the National Anthem for Yoruba Language every day, so that dem fit preserve and promote the Yoruba culture. .


The Deputy Governor, Dr Idiat Adebule, don pass this message to the directive dem for the meeting with Principals and Head Teachers of public schools dem for Lagos. She yarn say Yoruba Language go become compulsory subject for students. .

 

make una read wetin dem yarn

 

”In Finland, you must pass the Finnish Language before you are offered admission into high institutions. Same is done in Germany, China and other developed countries. We need to adopt such to drive development and foster national unity. I beg you all to key into this law and make it work” 

Leave a Reply