Heaven Dey Shame Of You – Pastor Don Attack Those Wey Dey  Wear Facemask To Church Untop COVID-19 (Video)

A video of a pastor with the Christ Embassy Church, Biodun Lawal, don show online of where im yarn say heaven shame of Christians and pastors wey dey wear facemask to the house of God.

Make Una read wetin im yarn ;

”If  you still want to wear a mask, wear it but do not call yourself a man of God. He is a baby of God. We can’t even call you son. You are a baby of God. Son is too high. We can’t even call you child of God.

You can frown if you life.

I have seen some people wearing mask to pray inside church. Heaven is ashamed of you. Inside the house of God, you wear mask and you are praying to God?”

See Video Below;

Leave a Reply