FG Don Insist On Deadline For National Identification Number Registration

The Federal Government don insist say the deadlines wey dem give for the registration of all Subscriber Identification Modules with valid National Identity Numbers still dey valid.

Dey also declare say the NIN dey mandatory for diplomats dem wey reside for Nigeria, and all other lawful residents wey dey across the country.

The Director, Public Affairs, NCC, Ikechukwu Adinde, yarn dis tori for Punch say nothing don changed.

“The deadlines are still in force; there is no update for now and just like I told you last week, if there is any change you will be communicated,

 

Leave a Reply