FFK Don Insist Say Bola Ahmed Tinubu Dey Sick And Im Dey Hospital

Femi Fani Kayode, wey bi Before-before  Minister of Aviation don insist say the National leader of APC,  Bola Ahmed Tinubu dey sick and currently dey hospital.

This na after Tinubu sons Seyi and Tinubu spokesperson, Tunde Rahman yarn say the elderly politician no contract COVIC -19 say im only go London for vacation.

Make Una read wetin im yarn

Tweet

Leave a Reply