You Fit Marry More Wives Dem- Regina Daniels Yarn As She React To Ned Nwoko Interview

Nollywood actress, Regina Daniels don react to her husband Ned Nwoko  latest interview, say he fit marry more wives dem if im want.

She respond on twitter,  say she dey happy where she is and the older man don show her more love than any young man don ever do for her entire life.

Make Una read Her Tweets ;

tweet

Leave a Reply