Eyewitness, DJ Switch Don Reveal Wetin Happen For The Night Of Lekki Tollgate Massacre

Naija disc jockey, DJ Switch don reveal wetin happen at the night of Lekki Tollgate killings after Naija Army open fire on unarmed protesters dem.

She confirm the death of 15 people, as she also reveal that police officers also join in the shooting.

She Take to her Instagram page to narrate wey happen that that night, 20th October 2020.

Make Una Watch her narrate the tori ;

Leave a Reply