Niceness Dey Lead To Uselessness – Reno Omokri Don Yarn 

Before-before  Presidential aide, Reno Omokri don give im opinion say to be nice no dey get people anywhere.

He yarn this tori for post wey im share on his Instagram  page.

Make Una read wetin im yarn 


“Being a nice person gets you nowhere.

* Be a wise person

* Be a wealthy person

* Be a successful person

* Be a purposeful person

* Be a principled person

Be anything, but don’t be nice. Niceness leads to uselessness! Think of one nice person you respect. You can’t. Why? Because no one respects nice people!. If you want to be respected, you must stand for something. And once you stand for something, you are no longer nice!” .

Reno Omokri

Leave a Reply