For Kano, Governor Ganduje Don Ban Men And Women Dem From Entering The Same Keke 

Governor Abdullahi Ganduje on Wednesday December 25, don put ban on men and women say make dem stop to dey enter the same keke for Kano State.

The Kano State Governor wey na the Commander-General of Hisbah Board, Harun Ibn-Sina  represent for the closing ceremony of 77th annual Islamic Vacation Course organised by Zone A of Muslim Society of Nigeria for Bayero University, Kano, yarn say the ban go start from January 2020.

 

Leave a Reply