You Bi The Most Trustworthy VP Ever – Emir Of Daura Yarn Osinbajo

The Emir of Daura Alhaji Faruk Umar on Saturday, November 2nd don give kudos Give Vice president Yemi Osinbajo for his loyalty and commitment to the administration of President Buhari.

Umar, wey dey rule over oga Presido Buhari hometown, don describe Osinbajo as the most trustworthy vice president of Naija  wey get the best interest of Naija for his mind.

Leave a Reply