Pentecostal Fellowship of Nigeria Don Accuse Biodun Fatoyinbo Say Im No Come  For Panel Investigation Of Im Rape Matta

The Pentecostal Fellowship of Nigeria, PFN, on Thursday, August 22nd yarn say the  Senior Pastor of the Commonwealth of Zion Assembly, COZA, Biodun Fatoyinbo no gree appear before their panel wey dey investigate the rape matta against him by Busola Dakolo .

PFN yarn say because im refuse appear before the panel, dem declare the probe inconclusive.

Tori from  PFN National Publicity Secretary, Bishop Emma Isong, wey yarn newsmen for Lagos on Thursday, say Busola and her husband, Timi Dakolo appear before the panel and Fatoyinbo no come.

Leave a Reply