Dem Born Me With Silver spoon But Nobody Fit Talk Say I No Work Hard! – Kiki Osinbajo

26-year-old entrepreneur wey bi the  daughter of Naija Vice President, Kiki Osinbajo don take her Instagram page to yarn us tori about her journey as an entrepreneur and plan to launch her third business.


Make Una read wetin im yarn .
“A few years ago I decided to start my own business and now I look back and wonder what I was thinking. Turning somewhere into my own little empire” .
See her posts …

Leave a Reply