One Man Divorce Im Wife Because She Yarn Say Na Buhari She Go Vote For The Next Election

Abdullahi Yada’u, wey dey live for Kanam Local Government Area, for Plateau State, yarn BBC Hausa Service today say im divorce im wife, Hafsat Suleiman, because she insist say na  Buhari she bin wan vote for the coming presidential election.

Say im dey try convince im wife not to vote for im but she no wan gree so him divorce her.

Make Una read wetin im yarn :
I told her that she must not vote for him but she insisted which led to a quarrel which attracted the attention of our neighbours, I slapped her and told her to choose between voting for Buhari and staying with me. She ran away.
Later her parents called me and I narrated to them what transpired between us. But still my wife insisted on voting for Mr Buhari, that’s how I divorced her in the presence of her parents.

Leave a Reply