Landlord Don Give Im Tenant Quit Notice Because Say Im Dey Support Atiku

One Naija bobo wey im name bi Shehu Audu don collect quit notice from  im  landlord because say im bi Ogbonge  supporter of Atiku Abubakar wey bi the presidential candidate for PDP.

Shehu Audu yarn dis tori for im twitter page.
Make una read wetin im yarn :

“I have just been served quit notice by my barrister landlord who is from Zaria, Kaduna State, and a die-hard Buharist, simply because of my open affiliation and support to the @OfficialPDPNig and his Excellency @atiku

“A landlord so petty he even eavesdrop on me. I posted this five days ago.”
“The man said if I don’t leave he will drag me to Court. I told him that would be uneccesary and needless.”

“Most people don’t know the danger we face in this clime today. Some are even saying I’m lying, that I’m only seeking Atiku’s attention.”

Leave a Reply